Maleek Berry Song Lyrics - Sisi Maria
Search

Song Lyrics

First Daze Of Winter - Maleek Berry lyrics

Sisi Maria
Maleek Berry Song Lyrics

Artist: Maleek Berry
Album: First Daze Of Winter (2018)

Uhh...
Bounce (bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh...

Sisi maria, she carry front from bayelsa (oh)
Sisi ngozi, she carry back from anambra
Imara mma eh, imara mma oh...
I for make you my lady
Imara mma eh, imara mma oh...
Yeah...

Only you, only you baby
Afurum gi n'anya (eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (yea o na na)
Give me chance, everyday I go love you taya (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try.

Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby.

Sisi maria, she carry front from bayelsa (oh)
Sisi ngozi, she carry back from anambra
Imara mma eh, imara mma oh...
I for make you my lady
Imara mma eh, imara mma oh...
Yeah...

We go hammer, I go buy you plenty diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a phantom
My number one, you my number one
If you no dey I no go function.

Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby.

Sisi maria, she carry front from bayelsa (oh)
Sisi ngozi, she carry back from anambra
Imara mma eh, imara mma oh...
I for make you my lady
Imara mma eh, imara mma oh...
Yeah...

Sisi maria, she carry front from bayelsa (oh)
Sisi ngozi, she carry back from anambra
Imara mma eh, imara mma oh...
I for make you my lady
Imara mma eh, imara mma oh...
Yeah...

Sisi maria, she carry front from bayelsa (oh)
Sisi ngozi, she carry back from anambra
Imara mma eh, imara mma oh...
I for make you my lady
Imara mma eh, imara mma oh...
Yeah...


Album
First Daze Of Winter lyrics Artist: Maleek Berry
Album: First Daze Of Winter
Release: (2018)
  Own It
  Sisi Maria

More music by Maleek Berry

first_daze_of_winterAlbum
First Daze Of Winter (2018)
last_daze_of_summerAlbum
Last Daze Of Summer (2016)
Video

Karaoke scroller

Slow/ReversePlay/Pause Increase Speed